M O B I N A
سرپرست بخش فرهنگ و ادب
عضو کادر مدیریت
کاربر V.I.P انجمن
سرپرست بخش
ناظر کتاب
منتقد انجمن
- عضویت
- 3/4/21
- ارسال ها
- 24,702
- امتیاز واکنش
- 63,864
- امتیاز
- 508
- سن
- 19
- محل سکونت
- BUSHEHR
- زمان حضور
- 273 روز 8 ساعت 33 دقیقه
نویسنده این موضوع
Oh, omo won
Are you taken or are you available?
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
Odé n kpemi lomogo
I don turn laughing stock to my friends
Say superstar boy like me
For one girl I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you less
You dey shack me like pami from the day wey I see you
Melanin shining
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
omoge anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you
Oh, omo won
Are you taken or are you available?
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you (I no)
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you (I no)
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you (ayy)
I no go reason you
I no go reason you (I no, I no)
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men 'cause her ex dey toxic
Girl, I'm sorry on behalf of everybody
Shey na money take am baby kilo kan mi
Melanin shining
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
omoge anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you
Oh, omo won
Are you taken or are you available?
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you (yeah)
I no go reason you (yeah)
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
متن اهنگ های rema
رمان ۹۸ | دانلود رمان
نودهشتیا,بزرگترین مرجع تایپ رمان, دانلود رمان جدید,دانلود رمان عاشقانه, رمان خارجی, رمان ایرانی, دانلود رمان بدون سانسور,دانلود رمان اربابی,
roman98.com